Folake Song Lyrics By Boy Spy

Admin
0

 Folake Song Lyrics - Boy Spyce



 -Folake Lyrics-

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons

‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic

---------------------------------------------------

WATCH ON YOUTUBE





Tags

Post a Comment

0Comments
Post a Comment (0)